Jireh

Ah ah eh eh 

e h iye eh ah ah ah ah ah

Ah ah eh eh 

eh iye eh ah ah ah ah ah

Ouuuuuh ouuuuuh 

Yey eh eh eh

 

Nzambe nasalelaka

 Ouuh ah ah ah

Oza likolo

I no de cap i no be caprisone oh 

The way you do the things you do e dey make me go gaga

And you no dey dribble something like Ronaldo oh

Lord i love the way you love me

I can not fit explain it oh 

You be jireh (Jireh jireh jireh jireh eh)

On this moutain you go provide oh you be jireh eh     

(Jireh jireh jireh jireh eh)

You are the lifter up of my head oh you be jireh        

(Jireh jireh jireh jireh eh)

I sitdown dey wait on you Lord you be jireh 

(Jireh jireh jireh jireh eh)

Hh Jehovah Jireh eh 

De ton amour je suis comblée en tout temps (tout temps)

Tu m’a conquis de ta présence je ne bouge pas

Yesu yo bolingo na ngai

Mokokisi bilaka 

Source ya esengo na ngai (esengo na ngai)

Yesu Yo mokokisi ya Bilaka

Yo Liziba ya bomoyi ngai

Yo nde na tielaka motema 

Anh Anh Anh Anh

L’Éternel est mon berger (berger)

Ye nde mobateli mpate 

L’Éternel est mon berger 

Ngai nako banga eloko te

You be jireh (Jireh jireh jireh jireh eh)

On this moutain you go provide oh you be jireh eh     

(Jireh jireh jireh jireh eh)

You are the lifter up of my head oh you be jireh       

(Jireh jireh jireh jireh eh)

I sitdown dey wait on you Lord you be jireh 

(Jireh jireh jireh jireh eh)

Oh Jehovah Jireh eh 

Nzambe nasalelaka

Oza likolo

Oza likolo

Oza, oza, oza likolo

Jireh Video

Search for song or artist
New Lyrics
Submit Lyrics

Would you like to contribute lyrics? Please submit them here.

Browse artists